Lyrics
echo na wetin i go do, to make you see say my love for you na real, baby it's true, echo-come on come on, baby it's right hope, echo-come on come on, i don tey for this game, no be today, no go let your love walkaway, baby it's right here, baby it's right here, i was weak when you said you had to go, tear drops crying like a mighty flow, but you turned around and said that you loved me so, how could i let you go, oh no no no no no no no, sorry i make you cry, let's talk about those days and how we used to play, i rewrite my words, girl you know sey na your love i dey always they think of, na wetin i go do to make you see, say my love for u na real, baby it's true, echo-come on come on, baby it's right hope, echo-come on come on, please don't go, oh i love you so, bended knees see there's more to show, don't need to be afraid, i won't let you down, cos since you've been here my life's been turned around baby, sorry i make you cry, let's talk about those days and how we used to play, i rewrite my words, girl you know sey na your love i dey always they think of, na wetin i go do, to make you see say my love for you na real, baby it's true, echo-come on come on, baby it's right hope, echo-come on come on, i don tey for this game, no be today, no go let your love walkaway, baby it's right here, baby it's right here, say wetin i go do, wetin i go say, to make your love make e no waka away, if i ever tell a lie walahi make i kpai, i dey so sorry baby walahi talahi, i will never ever make you wear another frown, anything you want to do, you know i'll be down, i'll make you happy everyday of the party, i'll make you feel like the queen with the crown, sorry i make you cry, let's talk about those days we used to play, i rewrite my words, girl you know sey na your love i dey always they think of, na wetin i go do, to make you see say my love for you na real, baby it's true, echo-come on come on, baby it's right here, echo-come on come on, i don tey for this game, no be today, no go let your love slip away, baby it's right here, baby it's right here, right here, right her, i don tey for this game, no be today, no go let your love walkaway, baby it's right here, baby it's right here, see they can say what they wanna say, they can do what they wanna do, it don't matter cos i love u, and i'll place no one else above you, oh my babe though you so fine, and it pleases me no mind, i'll never do anything to hurt you, i'll do my thing my world around you, wetin i go do, kenni's music, e don tey no be today, wetin i go do, 2face see i don tey for this game, no be today, wetin i go do, no be today, come on come on baby, na wetin i go do, wetin i go do, na wetin i go do, wetin i go do, right here right here it's right here
Song details
Artist: idibia, 2face